"I bin dey use Shisha before but I don stop now and I fit confam say na im reign pass among youth now because if dem put dat oda substance join e dey make dem high wella." Dis na wetin one Kano ...
Idris Usman wey many sabi as ‘Baddo’ for inside Kano state for northwest Nigeria na one of di pipo wey don embrace modernity by abandoning age long culture. Before for northern Nigeria, pesin wey dey ...